“Pls congratulate me ooo
I become a big mummy once again
Congratulations mummy bois
It’s a baby boy yet again
3 boys and counting
My younger sister is a proud mother of 3 boys
God bless mother and child
Manchester here I come..
P.s you see how her skin is glowing??? Even in theta condition na @tripplerglow dey run am
Abeg any error wey u type for this post make una take am like that….I am too excited right now…I just dey type rubbish”..
